Sanja Nanja
Sanja Nanja (dem born am for February 3, 1968) he bi Ghanaian politician den member for de Eight Parliament for de Fourth Republic of Ghana wey he dey rep Atebubu Amantin Constituency wey dey insyd Bono East Region for de ticket of de National Democratic Congress.[1]
Ein sex anaa gender | male |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Sanja Nanja |
Name wey dem give am | Sanja |
Family name | Nanja |
Ein date of birth | 3 February 1968 |
Place dem born am | Saboba |
Languages edey speak, rep anaa sign | English, Konkomba |
Ein occupation | politician, educator |
Position ehold | Member of the 6th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Member of the 8th Parliament of the 4th Republic of Ghana |
Educate for | University of Ghana |
Work location | Bono East Region |
Political party ein member | National Democratic Congress |
Candidacy in election | 2020 Ghanaian general election |
Religion anaa worldview | Christianity |
Personal life
editNanja bi Christian (Assemblies of God). He marry wey he gey five kiddies[2]
Early life den education
editNanja dem born am on February 3, 1968. He dey hail from Saboba, ebi a town wey dey for de Northern Region of Ghana. He go University of Ghana wey he obtain ein Bachelor of Arts for Sociology den History insyd 2005.[3]
Politics[edit]
editNanja bi a member of de National Democratic Congress (NDC). Insyd 2012, he go contest for de Atebubu Amantin seat for de ticket of de NDC insyd de sixth parliament for de fourth republic wey he win. Dem elect am plus16,964 votes out of de 34,411 total valid votes cast, equivalent to 49.30%.[4] Nanja no fi maintain ein position for parliament as a Member of Parliament give Attebubu Amantin during de 2016 elections sake of ban wey dem place for ein head top by members wey dey de traditional council insyd ein constituency. De ban wey dem place sake of de way dem talk say he dey insult de queen mother for ein constituency for radio top.[5][6]
Committees
editNanja bi member for de Judiciary Committee den he san bi a member for de Lands den Forestry Committee.[7]
Employment
edit- Ghana Education Service (teacher, Atebubu shs), Assistant Director 11
- District Chief Executive (DCE), (Atebubu District) May 7, 2009 - January 7, 2013
- Educationist[8]
References
edit- ↑ https://www.graphic.com.gh/news/politics/surprises-in-b-a-parliamentary-contest.html
- ↑ https://www.parliament.gh/mps?mp=205
- ↑ https://ghanamps.com/mp/sanja-nanja/
- ↑ https://web.archive.org/web/20230325033141/https://ghanaelections.peacefmonline.com/pages/2012/bonoeast/atebubu_amanting/
- ↑ https://ghanamps.com/mp/sanja-nanja/
- ↑ https://www.modernghana.com/news/1175895/sanja-nanja-pledges-support-for-child-parliament.html
- ↑ https://ghanamps.com/mp/sanja-nanja/
- ↑ https://www.parliament.gh/mps?mp=205