Techimantia

Town wey dey Ahafo Region, Ghana

Techimantia bi a town wey dey Tano South Municipal for de Ahafo Region for Ghana.

Techimantia
human settlement
CountryGhana Edit
Coordinate location7°11′0″N 2°2′0″W Edit
Map

Ebi about 14 km away from Bechem wey dey for Municipal ein capital. According to oral history, settlements wey dey Techimantia began by hunters wey dem stationed dem for dat section for de forest say make dem go hunt for elephant for ein Ivory go give de den Asantehene. Techimantia bi noted sake of Samuel Otoo Senior High School wey dey dare.[1]

Economy edit

De economy for Techimantia bi predominately Agricultural farming. Dem dey specialize for tomatoes as dem dey distribute go other part for the country insyd.[2]

References edit

  1. https://geographic.org/geographic_names/name.php?uni=-2885124&fid=1962&c=ghana
  2. https://www.modernghana.com/news/258728/tomato-glut-hits-brong-ahafo.html