Alhassan Suhuyini


Hon

Alhassan Saibu Suhuyini

Alhassan Sayibu Suhuyini

  Alhassan Sayibu Suhuyini (born 12 September 1979) be Ghanaian broadcast journalist and politician. He dey plus National Democratic Congress. Ein wey be member give de eighth Parliament of the Fourth Republic of Ghana we dey represent Tamale North.

Education

edit

Alhassan Suhuyini go skull for Ghana Secondary School e now dem dey kall am Ghana Senior High School (Tamale), GHANASCO wey edey Tamale. Ein dey hold a B.Sc. Public Administration wey esana get M.Sc. Development management for Ghana Institute of Management and Public Administration. insyd[1] Ein career wey ebe radio presenter start for Diamond FM for Tamale wey esana move to go capital for Ghana. Na edey Citi FM and Metro TV for Accra for some time wey elef go Radio Gold job for there .[2]He dey skull dey read PhD in Public Administration.

Ein Career

edit

Ein career wey na be radio presenter start for Diamond FM for Tamale wey e move go accra for Ghana.Na e work for Citi FM and Metro TV for sometime for Accra before e move go Radio Gold. Dem vote am for Show Host of dey year for 2011 insyd, 2012 insyd and 2013 insyd for Radio listeners for Ghana for dey Ghana Radio and Television Personality Awards. In 2013 insyd na dem sana select wey dem sponsor am by the South Korean government for tour for South Korea wey edey part of Next Generational Leaders for Africa program. dem make am delegate for 2014 International Visitor Leadership Program, wey edey United States Department of State professional exchange program.[3] Ework for Radio Gold for Accra, wey na edey host two for the station's flagship programs;dey morning show wey dem dey call am "Gold Power Drive" wey foe dey weekkend too na edey hostsocio-economic and political current affairs program - Alhaji and Alhaji talk show.

Political career

edit

John Dramani Mahama elect am for board member of Ghana Civil Aviation Authority (GCAA). for 2014 insyd [update]na ebe Communications Manager for the National Hajj Council (Ghana). EIin wey e win for Tamale North seat wey na e stand for the National Democratic Congress for 2016 General election wey na e be member of parliament. Na e win wey eget 21,280 votes wey na edey represent 67.79% for the total votes insyd As na ebe member of Parliament,na esana dey do communication for for in party. Suhuyini win for 2020 general elections wey e represent dey Tamale North Constituency forParliament. for May 2023, Suhuyinina dem confirm am say ebe Parliamentary Candidate for de National Democratic Congress, cos na nobody commot file competite am demma time dem dey come close de nomination .

Committees

edit

1.Lands and forestry Committees 2.Appointments committee

Personal life

edit

Suhuyini is a trained teacher. He married Hamdiya Amadu Yakubu Vorsky in 2013.

Philanthropist

edit

References

edit
  1. "Ghana MPs - MP Details - Sayibu, Suhuyini Alhassan". GhanaMps. Retrieved 2020-11-23.http://www.ghanamps.com/mps/details.php?id=5378
  2. Lartey, Winifred (2023-01-27). "Top 10 Ghanaian journalists who went into politics". Asaase Radio (in American English). Retrieved 2024-05-13.https://www.asaaseradio.com/top-10-ghanaian-journalists-who-went-into-politics/
  3. "Two radio journalists attacked by Accra security personnel". Ifex. 15 July 2009. Retrieved 1 April 2014.http://www.ifex.org/ghana/2009/07/15/radio_journalists_harassed/