Asunafo North (Ghana parliament constituency)
Asunafo North be one of de constituencies wey dey represent for Parliament of Ghana insyd wey esana be one of de six constituencies for Ahafo Region of Ghana insyd.[1] Edey elect one Member of Parliament (MP) by de first past de post system of election. Currently, dem vote den elect Evans Opoku Bobie for de 2020 general election as de Member of Parliament give de constituency form de New Patriotic Party (NPP).[2] He win de election plus total of 34,684 votes (52.21%) of de total votes cast as he beat ein rival Mohammed Haruna of National Democratic Party (NDC). Dem dey see de constituency as one of de stronghold give de New Patroitic Party wer dem win for de last five general election wey dem hold for de country insyd.[3]
Officeholder | Evans Bobie Opoku |
---|---|
Country | Ghana |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ahafo Region |
Ein location | Ahafo Region |
Coextensive with | Asunafo North Municipal District |
Members of Parliament
editFirst elected | Member | Party |
---|---|---|
1992 | David Kwasi Amankwah | National Democratic Congress |
2000 | Benjamin Osei Kuffour | New Patriotic Party |
2004 | Benjamin Osei Kuffour | New Patriotic Party |
2008 | Robert Sarfo-Mensah | New Patriotic Party |
2012 | Robert Sarfo-Mensah | New Patriotic Party |
2016 | Evans Bobie Opoku | New Patriotic Party |
2020 | Evans Bobie Opoku | New Patriotic Party |
Demma Boundaries
editNa de Asunafo North constituency be one of de constituencies wey dem create prior go de 1992 Ghanaian parliamentary election. Na dis constituency originally dey Brong-Ahafo Region insyd, now edey Ahafo Region of Ghana insyd.
Make you sana see
edit- List of Ghana Parliament constituencies
References
edit- ↑ "Constituencies". Ghana MPS. Retrieved 2023-08-18.
- ↑ FM, Peace. "Asunafo North Constituency Results - Election 2020". Ghana Elections - Peace FM. Retrieved 2023-07-08.
- ↑ FM, Peace. "Ghana Election 2020". Peace FM. Retrieved 2023-08-18.