Goaso
Goaso be city den de capital of de Asunafo North Municipal District den de Ahafo Region of Ghana. E get population of 21,146 according to de 2010 census.[1][2] Dem dey run de town by traditional council, wey Nana Akwasi Bosompra I get de title of Omanhene.[3]
Country | Ghana |
---|---|
Capital of | Ahafo Region, Asunafo North Municipal District |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ahafo Region |
Located in time zone | Coordinated Universal Time |
Coordinate location | 6°48′0″N 2°31′0″W |
History
editAccording to oral traditions, Goaso (then dem know am as Goaso Krodadaamu) na ebe originally settled near Goa River. Due to issues wey dey occur living near de river, de residents resettle uphill to de town ein current location.[1]
Economy
editAgriculture
editGoaso get rich vegetation cover. Ebe one wey we claim say food baskets for Ghana. De forest cover for de area be very thick den edey support farming activities. De predominant occupation for de residents be farming, wey dem dey cultivate more for Cocoa farming den cultivation for food crops. Food production for Goaso be very high as compared to oda parts for de country wey led de NPP government go launch one of ein flagship programs "de Planting for Food den Jobs" for town insyd.
Trading
editDem note Goaso for ein commercial den business activities. Retailing den other trading activities pick up for Wednesdays wey ebe de weekly market day for der. Trading be particularly high for Goaso during de main-cocoa seasons. For every Wednesday, people komot from near den far come to Goaso come transact businesses. Farmers from other Districts san send dema food crops for de Goaso Wednesday market wey come meet buyers who come from as far as Accra, Kumasi. Sunyani den Tema. Dem no get any manufacturing companies for Goaso. However, de light industrial area for de area dey make de city populated plus several artisanal works. Artisans wey predominate be de auto mechanics.
Geography
editTopography
editClimate
editClimate data for Goaso | |||||||||||||
---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|
Month | Jan | Feb | Mar | Apr | May | Jun | Jul | Aug | Sep | Oct | Nov | Dec | Year |
Mean daily maximum °C (°F) | 32.6
(90.7) |
34.2
(93.6) |
33.9
(93.0) |
32.9
(91.2) |
32.2
(90.0) |
30.7
(87.3) |
29.2
(84.6) |
28.6
(83.5) |
29.8
(85.6) |
31.0
(87.8) |
31.8
(89.2) |
31.3
(88.3) |
34.2
(93.6) |
Mean daily minimum °C (°F) | 18.6
(65.5) |
20.8
(69.4) |
22.0
(71.6) |
22.2
(72.0) |
22.4
(72.3) |
22.0
(71.6) |
21.6
(70.9) |
21.4
(70.5) |
21.8
(71.2) |
21.8
(71.2) |
21.7
(71.1) |
20.5
(68.9) |
18.6
(65.5) |
Average precipitation mm (inches) | 9.7
(0.38) |
45.5
(1.79) |
124.4
(4.90) |
157.8
(6.21) |
180.7
(7.11) |
191.1
(7.52) |
129.2
(5.09) |
76.9
(3.03) |
148.9
(5.86) |
170.2
(6.70) |
60.1
(2.37) |
32.6
(1.28) |
1,327.1
(52.24) |
Average precipitation days | 1.0 | 3.0 | 7.0 | 9.0 | 11.0 | 12.0 | 9.0 | 8.0 | 11.0 | 13.0 | 5.0 | 2.0 | 91 |
Source: World Meteorological Organization[4] |
Tourism & Festival
editDe shrine for Goaso be Krodadaamu wey dem dey consider am as potential tourist site for de city insyd. De main festival dem dey cerebrate by dema chiefs den people for Goaso be Abetiase Festival. 'Abetiase' be Twi word wey edey mean say 'Palm tree never dies'. Dis festival dem dey celebrate am to mark de important role wey dema first Chief for Goaso play for sending palm wine go give Asantehene during ein special occasions. Abetiase festival be bi-annual event den many people komot from far den near come join for dis cerebration wey dey dey hold for de month for August every year.[5]
Education
editDem get several educational institutions for Goaso. Notable amongst dem be de Goaso Nursing den Midwifery Training College den Ahafoman Senior High den Technical School.[1][3] However, other plenty private vocational institutes dey for Goaso.
References
edit- ↑ 1.0 1.1 1.2 "Asunafo-North.pdf" (PDF). Archived (PDF) from the original on 10 August 2021. Retrieved 14 July 2024.
- ↑ Kumi-Boateng, B; Yakubu, I (2 May 2016). "Modelling Forest Fire Risk in the Goaso Forest Area of Ghana: Remote Sensing and Geographic Information Systems Approach". zenodo.org. doi:10.5281/zenodo.1125176. Retrieved 14 July 2024.
- ↑ 3.0 3.1 "Municipal Medium Term Development Plan–2018-2021" (PDF). Republic of Ghana. Retrieved 15 July 2024.
- ↑ "Weather & Climate information for Goaso, Ghana". World Meteorological Organization. Retrieved 14 July 2024.
- ↑ GTonline (18 August 2022). "USAID organises training on COVID-19 at Goaso". Ghanaian Times. Retrieved 4 October 2024.